• Location
  • Moscow, Russia
 
  • Email Address
  • office@godwinibe.org
 
  • Phone
  • (+7) 926-238-5618
Previous Next

Multiple Accident Happen On Kara Bridge Along Lagos Ibadan Expressway This Morning

At least one pesin don die inside multiple accidents wey happun on top Kara Bridge along Lagos Ibadan expressway, for Nigeria dis morning.

Di accident wey happun early mor-mor involve seven motor dem including one trailer.

 

Na one hawker wey dey sell tins for traffic die.

According to eye witness dem, di trailer fail brake go hit di oda motor dem for back.

 

One of di cars, Toyota Matrix fall off di bridge.

Di staff of di Federal Road Safety Corps (FIRS) and di Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) dey di scene dey do rescue.

Di accident plus di road repairs wey dey happun for di area don cause heavy holdup.

 

Credit:BBC PIGIN


Print   Email

Godwin Ibe Mission Statement

  • ♦  Your Solution, Our Mission
  • ♦  Providing Education, Health and Financial consultations
  • ♦  Excellence, our watchword
  • ♦  One team, one mission

Open Hours

We are open 24/7 to receive emails and correspondence.